CHECK OUR ADVERTISERS ADS BY CLICKING THE IMAGE BELOW, THANKS

MR IBU AGAINST BOKO HARAM

by SmartBlogger , at 04:20 , have 0 comments

    MR IBU AGAINST BOKO HARAM

( Mr ibu ) them say boko haram don poison beans and i buy half bag for house. From the one wey i cook, i gave my dog ‘bingo’ make e first test am, 45mins later bingo stil dey waka, I dey jolly den i eat my own. Afta i eat finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enta house and drink full gallon of palm oil for my

belle. I dey tink my life come outside, my gateman com dey tell me say di driver wey kill bingo wan come beg me. If na u, wetin u go do di gateman? lolz, 

please rate us by checking our advertisers banner ads above, once in a day, dont click it twice within 24hours, thanks








 MR IBU AGAINST BOKO HARAM
MR IBU AGAINST BOKO HARAM - written by SmartBlogger , published at 04:20 . And have 0 comments
No comment Add a comment
Cancel Reply
GetID
Copyright ©2013 MR IBU VS AKPORS by
Theme designed by Damzaky - Published by Proyek-Template
Powered by Blogger
-->